Awu – Mola lyrics/mp3 Download Iyeah yeah oh Iyeah yeah oh Iyeah yeah oh Iyeah You find your place But nothing no dey The people wey dem put you down dey

Odibojeje owuh
Verse 1
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
You find your place
But nothing no dey
The people wey dem put you down dey
Dey fear na your grace
I dey forgive anybody wey
No wan make I see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Chorus
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmmm you killing me for extra nothing
Extra nothing
Verse 2
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
If you wan be somebody
Oh
Know somebody wey know somebody
Oh
The philosophy of charity
Oh
Wey di turn good friends enemies
Oh
I fit live a life with no money
Over five star life with no meaning
Oh
I no wan fall under simile
Simile oh sim sim simile
I di forgive anybody wey
No wan make I see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Chorus
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmmm you killing me for extra nothing
Extra nothing
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Chorus
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Oh! You killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmmm you killing me for extra nothing
Extra nothing
Awu – Mola lyrics/mp3 Download
For more afrobeats equally download Dapne’s August 2021 song
Follow me on social media: